When IPOB miscreants tell me “may Nigerian happen to you,” I just start laughing. No be Nigeria happen to me wey make me comot? Abi all these extortion and gun wey olokpa dey knack for my head isn’t enough? Abi being abandoned during war by Nigerian ambassador to Ukraine no do?
Leave a Reply